1 Timoti 5:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English20 Doz wey dey sin, make yu korrect dem for evribody front, so dat e go bi warnin to odas. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
Naw, make una si wetin dis vexnashon wey God plan don do for una: Si how una work for God bi naw; si how una won show sey una hand klean; si as una dey vex bikos of di bad tin wey happen; si how una dey sopraiz; si as una dey won si and worry about us; si how una ready to ponish anybody wey do bad! For evritin, una don show sey una hand klean for dis matter.