Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Timoti 5:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 If anybody wey bilive get rilashons wey en husband don die, make e help dem. Make e nor worry di church about dem, so dat dem go fit help di oda wimen wey dia husband don die.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Timoti 5:16
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Evribody go know am for di good work wey e dey do sey: e don train shidren; dey welkom strenjas; dey serve God pipol; dey help doz wey nor get and e dey do difren good work.


But if anybody nor fit kare for en pipol, especially en family membas, e don deny di faith bi dat and e worse pass sina.


Woman wey don pass sixty years and e dey faithful to en husband bi for di man die, make una put am join doz wey di church dey help.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ