28 Make awa Oga God Jesus Christ grace dey with una.
Rome pipol wey God love and koll make dem bi en own, na una I dey rite dis leta give. Make God awa Papa for heaven and Jesus awa Oga God give una grace and peace.
And God wey dey give peace, go soon distroy Satan for una. Make awa Oga God Jesus Christ grace dey with una.
Gaius, wey dey kare for mi and di church, dey greet una. Erastus wey bi di town treasurer and awa broda Kwartus, dey greet una.
Make awa Oga God Jesus Christ grace dey with una!
Make awa Oga God Jesus Christ grace dey with all of una.