1 Tesalonians 3:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English9 and wi dey tank God for una. Wi dey tank am for di joy wey wi get for en present bikos of una. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
Dis na time to celebrate before di Oga una God for di place wey dem for dey woship am; di place wey E choose sey make dem honor en name. Make una celebrate with una shidren, all una savants, Levi pipol for una town, strenjas, shidren wey nor get papa and mama again and wimen wey dia husband don die wey dey stay with una.