1 Tesalonians 3:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English5 So wen I nor fit bear again, I send pesin make e help mi shek how una faith bi, bikos I dey fear sey devil wey dey tempt pipol, don tempt una and all di work wey wi do among una, don dey yuzles. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |