20 Bikos na una bi awa joy and glory!
Papa and mama dey-dey proud of dia grand-shidren, bikos na shidren bi dia papa and mama crown.
Man nor nid to kover en head, bikos e dey show as God glory bi. But woman dey show as man glory bi;
just as una don undastand us rish and na wi make una dey proud and na una go make us proud too, for di day wey Jesus go kom.
Wen wi nor fit bear-am again, wi kon sey wi go stay for Atens by awasef.