1 Tesalonians 1:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English5 Nor bi only thru ordinary word wi take prish di gospel give una, but na with di Holy Spirit pawa and wi show sey, evritin wey e tok, na true. Una know how wi dey live and help una. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |