1 Samuel 9:27 - Holy Bible Nigerian Pidgin English27 As dem dey waka kom di town, Samuel kon tell Saul, “Tell yor savant make e waka dey go for front.” So Saul kon tell en savant. Den Samuel sey, “Yu go stay here small, so dat I go-go do wetin God sey make I do.” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |