One day, David wake-up from sleep for aftanoon kon waka go di roof. As e dey waka round for der, e si one woman wey dey baf for en house and e fine well-well.
Di house for Jerusalem; Judah king house and di pipol house wey dem for don burn incense give di stars kon pour wine as ofrin give oda gods, all of dem go dirty, just as Tofet dirty.” ’ ”
but bikos pipol many, dem nor fit karry am pass, so dem kon open di zink for di housetop, drop di man with di bed small-small, till e rish Jesus front for di pipol centre.