1 Samuel 9:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English24 So di pesin take di meat leg kon go put am for Saul front. Samuel kon sey, “Di food wey dem keep, na-im dey yor front naw o-o. Chop, bikos na yu dem keep am for since wen I sey, ‘Make una invite pipol kom.’ ” So Saul kon follow Samuel chop. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |