18 As Saul dey waka near Samuel for di gate centre, e kon ask Samuel, “Abeg tell mi where di man wey dey si vishon dey stay.”
Wen Samuel si Saul, God kon tell am, “Na di man wey I tell yu bi dis. E go rule my pipol.”
Samuel ansa Saul, “Na mi dey si tumoro. Waka for my front go di altar for hill. Today yu go follow mi chop, den yu go-go house tumoro. I go tell yu evritin wey yu dey tink.