1 Samuel 8:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English
22 God tell Samuel, “Go do as dem tok and make yu give dem king wey go rule dem.” Den Samuel tell di men for Israel, “Make all of una dey go back to una house.”
E get one man from Benjamin tribe, en name na Kish and en papa na Abiel wey Zeror born and na Bekorat wey en papa na Afia from Benjamin tribe, born Zeror. Dem know Kish well-well for evriwhere.