15 One part out of evry ten seed and food wey una harvest, e go kollect am go give en ofisas and savants.
Naw, Midian pipol kon sell Josef for Egypt to Potifa, wey bi offisa to Fero and naim dey kaptain di guide dem.
Dem go still karry some of yor own shidren-shidren go do slave work for di king palis for Babilon.’ ”
Afta three years, Ashpenaz kon take all di yong men go meet King Nebukadnezzar.
Den di king kommand Ashpenaz wey dey guide di kourt sey make e choose some Israel men wey kom from royal house and from betta family:
E go take una best field and vineyard kon give dem to en own savants.
Una man and woman savant, plus una best animals, di king go take and use dem for ensef.