I put two men make dem dey kontrol Jerusalem town and dem bi my brodas: Hanani and Hananaya wey dey kommand di strong house dem. Hananaya dey faithful and dey fear God well-well.
Naw, make una listin! Na dis king go lead una. I don old and get white hair full body, but my sons dey with una. I don dey lead una since wen I yong kon rish today.