1 Samuel 6:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English4 Dem kon ask, “Na wetin bi di ofrin wey wi go karry follow am?” Di priest and doz wey dey si vishon kon ansa, “Una leaders na five. So make una karry five gold sore and five gold rat, bikos na di same sickness do una with una leaders. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |