5 Bikos of dis, go rish today, nobody fit enter Dagon temple again, bikos anybody wey won enter di temple for Ashdod, go first mash Dagon head pass.
For dat day, I go ponish di pipol wey dey serve juju and wey turn dia oga house to where dem dey kworel and play pipol wayo.”
Di oga among God sojas for heaven kon tell Joshua, “Make yu pul yor sandals, bikos di place wey yu stand put so, dey holy.” So Joshua do as di man kommand am.
Wen di boy-friend open door for morning make e dey go, e si en girl-friend liedan for der and e hand dey di door-mot.