Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Samuel 4:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Di man kon tell Eli, “I run komot from di war front today!” Eli kon ask am, “My pikin, na wetin dey happen for dat side!”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Samuel 4:16
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

David kon sey, “Make yu tell mi wetin dey happen.” Di man ansa, “Awa sojas run komot from di war and dem kon kill many of awa pipol. Dem still kill Saul and Jonatan, en pikin.”


So Joshua kon tell Akan, “My pikin, respet Israel God make yu praiz am! Tell mi wetin yu do; nor deceive mi at-all!”


Den God koll again, “Samuel!” So Samuel get up kon go meet Eli sey, “Si mi here, yu dey koll mi.” But Eli ansa, “I nor koll yu my pikin. Make yu go back go sleep.”


Di man ansa, “Israel pipol don run from Filistia pipol! Dem don kill di sojas well-well! Yor two boys, Hofni and Finehas, don die too. And dem don karry God Kovenant Box go!”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ