15 Dis time, Eli na ninty-eight years. En eyes open, but e nor dey fit si well.
Wen Isaak don old well-well and e nor dey si well again, e koll en senior pikin Esau kon tell am, “My pikin!” Esau ansa, “Papa, na mi bi dis!”
So di woman go Profet Ahijah house for Shiloh. Profet Ahijah nor dey si again, bikos e don old well-well.
Na seventy years Yu give us! Some pipol even dey rish eight years. Even di estra years wey human being dey live, na pain and trobol full am; but di years go soon disappear and wi go fly go.
One nite, Eli wey nor dey si well-well again dey sleep for en room
Wen Eli hear dem dey kry, e kon sey, “Wetin dey happen?” Di man run go meet Eli kwik-kwik.