7 Den David tell priest Abiatar wey bi Ahimelek pikin, “Bring di efod kon give mi.” So Abiatar bring di efod kom.
Den Solomon tell Priest Abiatar, “Make yu dey go yor kountry for Anatot. Yu suppose to die, but I nor go kill yu naw, bikos na yu kare for di Kovenant Box wen yu dey with David my papa and yu follow am face all en trobols.”
“Dem go make di priest garment with gold, blue, purpol, red and fine linen wey dem weave and e must bi who know di work well-well.
How en and en men enter God house wen Abiatar bi High Priest kon chop di holy bread wey only priests suppose chop?”
So dem kon ask God again sey, “Di man don rish here?” God ansa, “E hide ensef for back of di tins wey dem dey supply.”
So Saul tell Profet Ahijah, “Go bring di efod kom here.” (Bikos for dat day, Ahijah karry am for di sojas front.)
As Saul dey tok to di priest, di fear for Filistia pipol kamp dey strong more-more. So Saul kon tell di priest, “Time nor dey to ask God!”