Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Samuel 30:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 Who go listin to una for dis matter? Di tins wey dem give doz wey go fight di war, na di same tin dem go give dis men. Make evribody share am ekwol.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Samuel 30:24
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“Kings and dia sojas dey run!” So Israel wimen kon divide dia propaty.


kon share di propaty into two. One for doz wey go fight di war and di oda one for di whole kommunity.


kon sey, “Make una take dis tin dey go and dem bi plenty money, many-many animals, silva, gold, bronze, iron and many klot. Di tins wey wi karry from awa enemies, make una divide am among unasef.”


Doz wey dey face trobol or owe pesin or wey nor get wetin to do kon gada follow David and e kon dey lead dem.


Den David kommand en men, “Make una karry una swod,” and David karry en swod too. Like four hundred men kon follow David, while two hundred dey house with evritin wey dem get.


But David sey, “Nor bi so, my brodas! Make una nor do like dis. Si wetin God don give us! E don protet and save us from Amalek pipol wey kom fight against us.


David make dis law and Israel pipol dey obey dis law kon rish today.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ