Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Samuel 30:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 David kollect evritin wey Amalek pipol take before; e save en two wifes.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Samuel 30:18
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E kollect evritin wey dem tif. E still bring en broda pikin, Lot and en propaty with all di wimen and evribody kom back.


dem kon porshu and katch Ishmael near di big pool wey dey Gibeon.


sey, “Oga God, wi don kount all di sojas wey dey under awa kommand and dem komplete.


So David ask God, “Make wi porshu dem? Wi go katch dem?” God ansa, “Make una porshu dem, una go true-true katch dem kon diliver una wifes and shidren.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ