11 Den dem si one Egypt man for di field wey almost dey faint, so dem kon bring am kom meet David. Dem gi-am bread and wota make e chop and drink kon still gi-am
If yor enemy dey hongry, make yu gi-am food chop and if e dey thirsty, make yu gi-am wota drink,
Wen I dey hongry, una give mi food, wen I dey thirsty, una give mi sometin drink and wen I bi strenja, una let mi enter una house.
Make una nor hate Edom or Egypt pipol, bikos Edom pipol na una brodas and una stay as strenjas for Egypt.
Di third generashon for Edom and Egypt pipol fit enter God present.
David and 400 men kon kontinue to porshu dem and two hundred men wey don taya well-well kon stay for River Besor.
some fig wey don dry and two raisin. Dis food kon make am strong well-well, bikos e neva chop food or drink wota for three days and three nites.