Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Samuel 3:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Den God koll Samuel for di third time. E get up go meet Eli sey, “Si mi here, yu bin dey koll mi.” Eli kon know sey na God dey koll di boy.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Samuel 3:8
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Naw Samuel neva still know God; e neva know wen God dey tok.


So e kon tell Samuel, “Go back go sleep. Wen yu hear di vois koll yu again, make yu sey, ‘Oga, tok to mi, yor savant dey listin.’ ” So Samuel kon go back go sleep.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ