Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Samuel 3:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 So Samuel sleep until day break. Den e open di door for God house. But Samuel dey fear to tell Eli di vishon.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Samuel 3:15
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem choose Berakaya and Elkanah make dem dey guide di Kovenant Box.


God sey, “I wish sey one of una go klose di temple door, so dat una nor go dey burn yuzles fire for my altar. I nor dey happy with una and I nor go asept di sakrifice wey una dey bring kom give mi.”


God tell dem, “Make una listin to mi: “If anybody bi profet among una, mi God go show mysef to am thru vishon kon tok with am for dream.


So one day wen dem go Shiloh, afta dem don chop and drink finish, Hannah stand up kon go pray. (Dat time Eli wey bi priest sidan for en chair wey dey God Temple door-mot.)


Den God kom near and koll am as before, “Samuel! Samuel!” So Samuel ansa, “Tok to mi, yor savant dey listin!”


Eli koll Samuel kon sey, “Samuel my pikin!” Samuel ansa, “Si mi here.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ