Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Samuel 29:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Akish ansa, “I agri before and I si as yu loyal to mi like angel wey loyal to God. But di oda kings sey yu nor fit go fight with us.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Samuel 29:9
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“Oga, I tok to mysef sey yor promise go make mi dey save, bikos di king bi like God angel wey know good from bad. Make God wey bi yor God dey with yu!”


But e do am to take solve dis problem. My king get sense like angel and e know evritin wey dey happen.”


E tell di king lie about mi, but yu bi like God angel, so make yu do wetin dey good for mi.


even doh my sickness na problem to una, una nor laf or drive mi. Instead, una welkom mi like God angel; like sey na mi bi Jesus Christ!


But Filistia pipol kommander kon dey vex with King Akish, den di oga sey, “Tell dem make dem dey go! Make David and en men go back to di place wey yu gi-am. Nor let am follow us go fight, bikos e fit turn against us for di fight. Wetin e go do take win en oga favor back, dan make e turn kon bigin kill awa own men?


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ