Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Samuel 29:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Abi nor bi dis David make dem dey sing and dance sey, “ ‘Saul kill 1,000, but David kill tazon plus tazon?’ ”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Samuel 29:5
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den Miriam, Aaron sista wey bi profet kon take en sheke-sheke and all di rest wimen follow am too dey play dia sheke-sheke as dem dey dance.


If yu shaut greet yor friend for morning, pipol go tink sey yu dey curse am.


King Akish savant kon ask di king, “Nor bi David bi dis, David wey bi king for en kountry? Nor bi en pipol dey sing sey, “ ‘Saul kill 1,000, but David kill tazon plus tazon.’ ”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ