22 Naw, na yor turn to listin to yor savant. Make I give yu some bread make yu chop. Wen yu don get pawa again, yu fit dey go.”
Wen di woman kom meet and si how Saul dey fear rish, di woman kon tell am, “Yor savant don do wetin yu ask am. I risk my life kon do wetin yu tell mi.
But Saul sey, “I nor wont chop.” En savants and di woman beg am well-well, so e kon gri with dem. E get up from groun kon sidan for di bed.