Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Samuel 28:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 God dey do wetin E tok. E don tear di kingdom from yor hand kon gi-am to David.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Samuel 28:17
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

God go take di kingdom from Saul and en shidren-shidren kon make David king ova Judah and Israel pipol go rish Dan and Beersheba.


Evritin wey God kreate get en purpose; but na wahala, wiked pipol go get.


So Samuel take di horn wey olive oil full kon anoint di boy for en brodas front. God Spirit kon enter David body from dat day go. Den Samuel kon go Rama.


Si naw, I don know sey na yu really go bi king and yu go build Israel kingdom with yor hand.


Samuel kon sey, “Wetin make yu dey ask mi naw wey God don turn from yu kon bi yor enemy?


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ