Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Samuel 28:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Di king ansa, “Nor let fear katch yu. Wetin yu si?” Di woman ansa, “I dey si pesin wey bi like god dey kom out from groun!”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Samuel 28:13
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“Make una nor tok bad about God or curse who dey rule una.


E go help yu tok to di pipol and e go bi like sey naim bi yor mout and yu go bi like God to am.


Wen di woman si Samuel, di woman kon kry well-well sey, “Wetin make yu deceive mi? Yu bi Saul!”


Di king ask di woman, “Na how e look like?” Di woman ansa, “Na old man dey kom so-o! Dem wrap en body with klot!” Den Saul know sey na Samuel and e kon bow face groun.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ