Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Samuel 28:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Wen di woman si Samuel, di woman kon kry well-well sey, “Wetin make yu deceive mi? Yu bi Saul!”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Samuel 28:12
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

For morning, Jakob kon find out sey na Leah e sleep with! So Jakob tell Laban, “Wetin yu do mi so! Nor bi bikos of Rashel make mi work for yu? Wetin make yu deceive mi?”


God don tell am sey Jeroboam wife dey kom ask am about en pikin wey nor well. So God tell Profet Ahijah wetin e go do wen Jeroboam wife kom, even doh di woman dress like anoda pesin.


So di woman ansa, “Na wish pesin name yu wont make I koll?” Saul ansa, “Na Samuel wey don die.”


Di king ansa, “Nor let fear katch yu. Wetin yu si?” Di woman ansa, “I dey si pesin wey bi like god dey kom out from groun!”


Naw, Samuel don die and evribody for Israel dey mourn. Dem beri am for en town for Rama. For dis time, Saul don porshu all di majik pipol and doz wey dey si vishon komot di town.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ