1 Samuel 27:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English8 Den David and en men kon go fight Geshur, Girz and Amalek pipol wey dey stay di land since. David kill dem from di town mout for Shur go rish Egypt. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
Absalom ansa, “Bikos yu nor gri kom wen I sey make yu kom. I wont make yu go meet di king kon ask am: ‘Wetin make mi komot from Geshur kom stay here? E for betta for mi pass dis place wey I dey so.’ ” Absalom still sey, “I wont make yu arrange for mi make I si di king and if I dey guilty, make dem kill mi.”