Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Samuel 26:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 David still sey, “Wetin make my oga di king dey porshu en savant? Wetin I do? Wish bad tin I do?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Samuel 26:18
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Pipol wey get pawa dey trobol mi wen I nor do dem anytin, but na only yor word dey make my heart shake.


bikos I nor do dem any bad tin, but dem dey set trap and dig pit to katch mi.


Pipol wey just hate mi wen e bi sey I nor do dem anytin, many pass di hair wey dey my head. Doz my enemies wey won distroy mi without any rizin, too plenty to kount. Dem dey make mi pay for wetin I nor tif!


Den I ask am, “Wish crime I kommit against yu, yor ofisas and di pipol, wey make una put mi for prison?


So Jesus tell dem, “I don do many good tins wey una si from my Papa, wish one make una won stone mi so?”


Den Jesus sey, “If wetin I tok nor korrect, make yu tell mi, but if e korrect, why yu slap mi?”


Who among una go fit show sey I kommit sin? Since I dey tell una true word, why una nor won bilive mi?


David ansa am, “Wetin I don do naw? I nor go fit tok anytin again?”


David run go Naiot for Rama. E go meet Jonatan kon ask am, “Na wetin I do? Na wish bad tin I do? Na how I take sin against yor papa? Bikos e won kill mi!”


David tell Saul, “Wetin make yu dey listin to pipol wey sey, ‘David won kill yu?’


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ