Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Samuel 26:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Wen Saul know sey na David, e kon sey, “David my pikin, na yor vois bi dat?” David ansa, “Yes! My oga di king, na my vois.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Samuel 26:17
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Jakob look am well kon sey, “Na my pikin own! One wiked animal don chop am! So, Josef don really die for wiked animal hand?”


Wen David don tok finish, Saul kon sey, “David, My pikin! Na yor vois bi dat?” Den Saul kry well-well.


E kon tell David, “Yu betta pass mi, bikos since I know yu, yu dey good to mi, even doh I dey try to kill yu.


David kom out from di rock kon shaut make Saul for hear, “My oga, di king!” Wen Saul look en back, David bow face groun for am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ