1 Samuel 26:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English
15 David kon tell Abner, “I tink sey yu bi man? Afta all, who rish yu for di whole Israel land? Wetin kon make yu nor fit guide yor king? One soja almost won kill yor oga di king.
Den Daniel (wey en name na Belteshazzar) kon dey worry sotey e nor fit tok anytin. Di king kon tell am, “Belteshazzar, make yu nor let dis dream and en meaning worry yor mind.” Daniel ansa, “My king, e for betta sey dis dream na for yor enemy and wetin e mean, na for di pipol wey dey trobol yu!
Yu don fail for yor work. As long as God dey alive, una wey nor fit protet una oga wey God choose as king, dead body betta pass una. Naw make yu find di king spear and wota pot wey dey near en head!”