43 David don already marry Ahinoam from Jezrel and di two of dem kon bi en wife.
Dat na di rizin why man must live en papa and mama kon go stay with en wife and dem two go bikom one.
So David go Hebron with en two wifes, Ahinoam wey kom from Jezrel and Abigail from Karmel wey bi Nabal wife before.
Di shidren wey dem born for David for Hebron na: Amnon, wey en mama na Ahinoam, wey kom from Jezrel;
and bikos of dat, ‘Man go leave en papa and mama go join en wife and di two of dem go kon bi one?’
Jesus ansa, “Moses sey make una drive una wife, bikos una heart dey wiked, but nor bi so God plan am from biginnin.
Jezrel, Jokdeam, Zanoah,
David, en six hundred men and dia family kon stay with king Akish for Gat. David get two wifes, Ahinoam from Jezrel and Abigail from Karmel wey bin dey marry Nabal before Nabal die.
So David and en men get up for early morning kon go back to Filistia, but Filistia sojas kon go Jezrel.
Dem katch David two wifes, Ahinoam wey kom from Jezrel and Abigail from Karmel wey bi Nabal wife before.