Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Samuel 25:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Wen David hear for inside di desert sey Nabal dey barb en sheep hair,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Samuel 25:4
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem kon tell Tamar sey, “Si, yor husband papa dey go Timnah go barb sheep hair.”


Afta two years don pass, wen Absalom won kut hair komot from en sheep body for Baal-Hazor, wey dey near Efraim town, e kon invite all di king sons kom der.


Di man name na Nabal and en wife na Abigail. Di woman get sense and e fine well-well, but di man bad and na wiked tins e dey do. Na Kaleb tribe e from kom.


e send ten savant kon tell dem, “Make una go meet Nabal for Karmel kon tell am sey I dey greet am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ