Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Samuel 25:31 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

31 Yor mind nor go judge yu bikos yu kill pipol wey nor do wrong or pay pipol back for wetin dem do yu. Wen God don give yu, my oga viktory, abeg make yu remember mi.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Samuel 25:31
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But make yu remember mi wen evritin dey okay with yu and make yu menshon mi to Fero wen di time rish, so dat I go komot from dis prison.


E give mi viktory ova my enemies kon put di nashons under mi.


My Oga wey dey fight for pipol. Di God wey dey take revensh, make Yu show us yor glory!


Den e tell Jesus, “Wen yu rish yor kingdom, make yu remember mi!”


Make una nor try to pay anybody for di bad tin wey dem do una, but make una leave am for God, bikos God word sey, “Na mi go revensh for una. I go pay dem back.”


E betta make yu nor chop meat, drink wine or do anytin wey fit spoil yor brodas faith.


Wi dey happy, bikos wi know sey di way wi dey live awa life for dis world and how wi dey bihave with una, dey show sey na God send us thru en pawa, nor bi human being own.


Make God judge di matter kon tok who dey rite and wrong. Make e kom defend and save mi from yu!”


God go do evritin wey E promise yu and E go make yu oga ova Israel pipol.


God bless yu as yu take judge di kase! Make God reward yu, bikos yu nor let mi kill pipol kon do as my own mind dey tell mi.


So David savant go meet Abigail for Karmel kon tell am, “Na David send us kom bring yu as en wife.”


“God dey reward doz wey dey honest and raitious. Even doh today God put yu for my hand, I nor go ever kill di pesin wey God use en own hand choose.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ