20 As Abigail dey ride en donkey pass under di mountin, e kon meet David and en men for road.
Den e enter di donkey kon tell en savant, “Make yu drive fast as yu fit drive rish, unless I sey make yu slow.”
kon tell en savant, “Make yu go for my front. I dey kom for yor back.” But e nor tell Nabal wey bi en husband.
Naw, David dey tink for en mind sey, “As I guide evritin wey bi dis man own for desert rish, so e nor mean anytin to am? I nor take anytin from am. But e don use wikedness take pay di good wey I do for am.