Judah know sey di tins na en own so e sey, “Dis woman even dey good and raitious pass mi, bikos I nor gri gi-am to Shelah my son.” So Judah nor gri sleep with am again.
Saul kon ansa, “David my pikin, I don sin! Make yu kom back. I nor go kill yu, bikos yu don save mi today. I bi like fool today and I don make big mistake.”