Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Samuel 22:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 But Doeg wey kom from Edom, wey dey among Saul savants kon ansa di king, “I si David wen e go meet Ahitub pikin Ahimelek for Nob.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Samuel 22:9
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

If yu bi lie-lie witness, dem go ponish yu and yu nor go fit eskape.


If ruler dey listin to lie-lie word, den all en ofisas go dey plan wiked tins.


Enemies dey Nob town today and dem dey ready for war for Mount Zion wey dey Jerusalem.


Some of una dey lie for pipol head, so dat dem go kill dem. Some dey chop food wey dem don sakrifice give juju and some like ashawo life.


(Di priest wey wear di priest garment na Ahijah wey bi Ahitub broda Ikabod pikin and na Finehas wey Eli di priest for Shiloh born, na-im bi Ahitub papa.) Di men nor know sey Jonatan don leave dem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ