22 Den David tell Abiatar, “I know dat day sey, since Doeg wey kom from Edom dey der, e must tell King Saul. Na mi dem go blame for di deat wey yor papa and en family don die so.
Yet bikos of am, dem dey kill us evriday; dey trit us like sheep wey dem won kill.
Abiatar kon tell David evritin, how Saul take kill God priest.