I go keep one man for yor family and e go serve mi as priest. But I go blind en eye; e nor go get hope and all yor shidren and shidren-shidren go die yeye deat.
Den David tell Abiatar, “I know dat day sey, since Doeg wey kom from Edom dey der, e must tell King Saul. Na mi dem go blame for di deat wey yor papa and en family don die so.