Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Samuel 22:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Saul ask am, “Wetin make yu join plan against mi; yu and David? Yu gi-am bread and swod kon tok to God for am, so dat e go oppoz mi kon set trap for mi, just as di matter bi today?”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Samuel 22:13
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wiked pipol lie full my ear, but I dey obey yor kommands with all my heart.


Amazaya wey bi priest for Bethel kon send message go give King Jeroboam for Israel sey: “Among all di pipol, na Amos dey plan against yu and di land nor go fit bear all wetin e dey tok.


Den Saul sey, “Ahitub pikin, make yu listin.” Ahimelek kon ansa, “My oga, I dey hear yu.”


Nobody fit kon even tell mi wen my own pikin enter agriment with dis David. Non of una even fit sorry kon tell mi sey my own pikin don allow my savant set trap for mi, just as e bi today so.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ