11 Den di king send for Priest Ahimelek, wey bi Ahitub pikin and all di priest wey dey en own papa house for Nob. So all of dem kom meet di king.
Dem go fit kwik kill pesin.
David go meet Ahimelek wey bi Nob priest. Ahimelek dey fear wen e meet David, so e kon tell am, “Wetin make only yu dey waka without bodyguard?”
E tok to God for am kon give David some food and oda tins. E still gi-am Goliat, di Filistia giant, swod.”
Den Saul sey, “Ahitub pikin, make yu listin.” Ahimelek kon ansa, “My oga, I dey hear yu.”