Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Samuel 21:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Di priest ansa, “Goliat, Filistia pipol wey yu kill for Ela Valley, na only en swod wey dem wrap with klot put for di efod back, dey here. If yu wont am, make only yu go take am. Anytin wey pass dat one, nor dey here.” David kon sey, “Nor-tin good rish dat one! Make yu give mi!”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Samuel 21:9
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Saul and Israel men kamp for Ela Valley where dem for dey ready to go fight Filistia pipol.


David ask Ahimelek, “Yu nor get any spear or swod for here? I don forget my own, bikos I dey rush kom here.”


E tok to God for am kon give David some food and oda tins. E still gi-am Goliat, di Filistia giant, swod.”


Dem put Saul swod for Ashtoret temple kon hang en body for Bet-Shan wey bi di town wall.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ