Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Samuel 21:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 David ask Ahimelek, “Yu nor get any spear or swod for here? I don forget my own, bikos I dey rush kom here.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Samuel 21:8
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di messenjas wey dey ride di king horse kon go with di king law. And na for Shushan wey bi di main town dem for read di law.


Make una nor take bag or shoe and nor greet anybody for road.


One of Saul savant dey der dat day, bikos e nid to do some tins wey God tell am. En name na Doeg wey kom from Edom and na en dey kare for Saul animals.


Di priest ansa, “Goliat, Filistia pipol wey yu kill for Ela Valley, na only en swod wey dem wrap with klot put for di efod back, dey here. If yu wont am, make only yu go take am. Anytin wey pass dat one, nor dey here.” David kon sey, “Nor-tin good rish dat one! Make yu give mi!”


Den David tell Abiatar, “I know dat day sey, since Doeg wey kom from Edom dey der, e must tell King Saul. Na mi dem go blame for di deat wey yor papa and en family don die so.


But Doeg wey kom from Edom, wey dey among Saul savants kon ansa di king, “I si David wen e go meet Ahitub pikin Ahimelek for Nob.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ