6 So di priest give David di holy bread, bikos no oda bread dey der. Dem take am from God present, so dat dem go put hot ones for der.
E tok to God for am kon give David some food and oda tins. E still gi-am Goliat, di Filistia giant, swod.”