14 Akish kon tell en savant, “Si dis mad man! Wetin make yu bring am kom meet mi?
I go always dey praiz God. I go always dey tok about all di good tins wey E dey do.
True-true, opreshon fit turn wise man to fool, just as bribe dey korrupt di mind.
So wen David dey with dem, e bihave like sey e dey mad. Since e dey under dia pawa, e dey do like mad pesin kon dey rite for dia town gate, while spit go dey rush komot en mout.
Di mumu dem wey I get nor plenty rish? Why yu bring dis kraze man kom my front? Yu wont make dis mad man enter my house?”