Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Samuel 21:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 So wen David dey with dem, e bihave like sey e dey mad. Since e dey under dia pawa, e dey do like mad pesin kon dey rite for dia town gate, while spit go dey rush komot en mout.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Samuel 21:13
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E dey bad to borda yorsef about wetin pipol dey tink about yu, but if yu trust God, yu go dey save.


True-true, opreshon fit turn wise man to fool, just as bribe dey korrupt di mind.


God sey, “Na mi dey give una pawa. So why una dey fear ordinary men wey nor go last pass grass?


“Wen man or woman get sore for head or for di bear-bear side,


Wen Saul and Israel pipol hear wetin di Filistia man tok, dem vex well-well and fear kon dey katch dem.


Akish kon tell en savant, “Si dis mad man! Wetin make yu bring am kom meet mi?


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ