1 David go meet Ahimelek wey bi Nob priest. Ahimelek dey fear wen e meet David, so e kon tell am, “Wetin make only yu dey waka without bodyguard?”
Dem still dey stay for Anatot, Nob, Ananaya,
Enemies dey Nob town today and dem dey ready for war for Mount Zion wey dey Jerusalem.
How en and en men enter God house wen Abiatar bi High Priest kon chop di holy bread wey only priests suppose chop?”
(Di priest wey wear di priest garment na Ahijah wey bi Ahitub broda Ikabod pikin and na Finehas wey Eli di priest for Shiloh born, na-im bi Ahitub papa.) Di men nor know sey Jonatan don leave dem.
Samuel kon do as God sey make e do. Wen e rish Betlehem, di eldas for di town dey fear to go meet am. So dem kon sey, “Hope yu kom with peace?”
Wen di two of dem don make kovenant for God present, David stay for Horesh, but Jonatan kon go house back.